Wow, see my story. For here.i be Nigerian if you no Sabi pidgin English, I dey teach pidgin English for free and why na because me self like free things. If una get their Tiwa savage, Davido, bigwiz, Cubana, and the rest of our celebrities dem their number or contact make u give me make I take contact them or make you link us together. The good for you for there be say out of my royalty for music I go dey pay you for life and you go Kom kiss wealth for life. The reason why I dey ask una na because E be like say I break wing to wealth, but wit una assistance E go better as E be now my wing day mechanic shop