To post something public on twistok account no dey bring money jor..
Maybe I'll not be posting anything public on my twistok account sef..
But wait oh.. see me wey I dey talk,. I don even post something sef...🤪🤪😜🤧
You're a mumu man oh...🙂😁